Search This Blog

Wednesday, March 27, 2013

world most expensive shirt na N14.2million

If u dey wear confirm u go know Hermes now...Dem don come again ooo..as we hear dem say dem bring out the world most expensive cloth  wey be say na N14.2million(wetin happen?) as i hear ooo dem say the cloth wey be say na Crocodile leather T-shirt wey dem talk say na 91,500USD..
God Dey i go reach there someday sha


No comments:

Post a Comment