Search This Blog

Tuesday, March 19, 2013

Who give me belle??


As i promise una now..i don come with the origima tori...the woman wey i wan talk about her name na Rajo Verma she be 21,The tori be say she dey sleep 5 brothers...as my long ear hear na one of the  brother marry am put for ause  but na all the brothers dey sleep with am,and now she don get belle,she no know who give am belle ...when i ask am(the woman) she say when she first start to dey sleep with all the brothers she no like am at all but as time come dey go now,she come dey gbadun am as the whole brothers sabi grease her boris well well now*winks* she say all of them get time and day when dem dey take sleep with am..the husband wey him name na GUDDU talk say him no see anything wey bad for the thing ...Their Egbon patata talk say him dey see am as him wife and him dey do am wetin him suppose dey do him wife...I trust my naija babes now,no time for iranu...but na India he happen sha
na the ause wey all of dem dey sleep be dat

No comments:

Post a Comment