Search This Blog

Thursday, March 21, 2013

Dem see igbo inside Rihanna Tour Bus


Dem see Igbo for Rihanna Tour Bus...Ten(10) of Rihanna tour buses wey dey travel na hin dem search see Igbo for am,but the tori be say Rihanna no dey for any of am..Law people stop the 10 rihanna tour bus for the border of Michigan and Canada...According to wetin TMZ talk dem say after smelling Igbo for one of the bus,na hin make the police officer take search the whole 10buses wey be say dem see he small one person for each buses wey dey with Igbo...


Rihanna wey be say she no dey hide am say she dey smoke igbo wey be say she post one foto of am,wey she dey smopke igbo for insatgram talk say she no well at all at all but she no like to dey hide am at all..Rihanna wey be say she dey on tour for her "Diamond World Tout" with A$AP Rocky..

No comments:

Post a Comment