the tori wey i dey hear this morning be say the yankee richest man,una don know the man abi?? Bill gate..na him i dey talk about...him been wan come naija before ooo but him don cancel am say cos say our president Dr. Goodluck Jonathan give our brother
Alamieyeseigha amnesty now...see wetin the wey dey talk for dem talk:That trip, authoritative diplomatic sources said, has now been cancelled, two days after the U.S. government expressed disappointment with its Nigerian counterpart for pardoning convicted money launderers and warned it might cut aid meant for the country... But another tori talk say dem no neva cancel am ooo say na lie be the whole talk...but make we dey see now..him suppose come 27th-28th of march dis year say cos say him wan come give our government money to take fight POLIO but as oyinbo now him see say dem fit pam him money now...make 27th come first now



No comments:
Post a Comment