Adebowale Ayeni..the onli perzin wey dey blog una confirm tori... To Contact Us: Call 08154905693 Or Add:269DEF17
Search This Blog
Monday, March 18, 2013
dem say Lagos and Abuja dey among thr top 4 richest country in the Africa
the survey wey dem just do talk say lagos and abuja dey one of the top4 richest cities in Africa,dem say na Abuja come second when Lagos come be 4th my people shey una no see say fashola don make lagos dey expensive..hmmmm
No comments:
Post a Comment