One female journalist wey dey for work the Nigerian Television Authority (NTA), Olubunmi Oke, has been kidnapped.
Olubunmi Oke of NTA wey dem kidnap by unknown gunmen last night
we hear this morning say the reporter wey dem kidnap for Thursday night by four gunmen for her ause wey dey Oba-Ile for the Akure area of Ondo State.
We hear say na immediately after she drive enter her ause na hin those gunmen kidnap am put for motor
Her wherebout wey we never know about sha.
Our reporter dey try to call the police for Ondo and other authorities for the state over the matter.
we go dey let una know as he dey go.
Adebowale Ayeni..the onli perzin wey dey blog una confirm tori... To Contact Us: Call 08154905693 Or Add:269DEF17
Search This Blog
Friday, March 22, 2013
Dem don Kidnap NTA reporter
One female journalist wey dey for work the Nigerian Television Authority (NTA), Olubunmi Oke, has been kidnapped.
Olubunmi Oke of NTA wey dem kidnap by unknown gunmen last night
we hear this morning say the reporter wey dem kidnap for Thursday night by four gunmen for her ause wey dey Oba-Ile for the Akure area of Ondo State.
We hear say na immediately after she drive enter her ause na hin those gunmen kidnap am put for motor
Her wherebout wey we never know about sha.
Our reporter dey try to call the police for Ondo and other authorities for the state over the matter.
we go dey let una know as he dey go.
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment