Search This Blog

Thursday, March 21, 2013

Basket Mouth don leav comedy for Pastor ooo

&ltAs wake up this morning na hin i see Basket mouth wey dey pray for seyi shay...i first shout blood of Jesus but na later i come see say na Ajebutter22 Omo pastor video na hin i dey wtch...inside the video sef Dr. SID na deacon and seyi shay na the pastor pikin... na some photo from the video dey down so.../div>

No comments:

Post a Comment